Politics
BBC Interview: “To Be Underestimated Na Strong Weapon” – Akpata Assure Edolites Say E Go Win September 21st Poll
BBC Interview: “To Be Underestimated Na Strong Weapon” – Akpata Assure Edolites Say E Go Win September 21st Poll
Written By Oshiobugie John
Di leading candidate for di Edo Gubernatorial election wey dey come, Olumide Osaigbovo Akpata, under di Labour Party, don yarn for one interview wey dey circulate everywhere now with BBC Pidgin, say him don get correct plan to win di election.
For di trending video, dem ask Akpata, wey be di first NBA President wey nor be SAN, how e go take face him two major opponents wey don dey politics before dis election, as e be say dis na him first time for di political game.
“Me self, wetin I come be? I be like who nor hold my side? I be di immediate past President of di Nigerian Bar Association. Di guy wey you dey talk say dey APC wey win election, na five local government him waka round make dem vote for am. You know say to win NBA President for Nigeria, na 126 branches dey dat time, now we get 128 branches for di whole country, all of dem na lawyer. I run against two Senior Advocates of Nigeria, and I beat dem. I dust dem, I give dem better gap. To be underestimated na strong weapon,” Akpata reply di woman wey dey interview am, full of confidence.
Akpata confidence nor dey strange at all, because from di campaign videos wey we don see across Edo State and even outside, e clear say majority of Edolites dey stand gidigba behind am. Dem strongly believe say e get di capacity and capability to turn him vision into reality for a better Edo, and deliver solid results if dem vote for am massively for di September 21st gubernatorial poll.
-
Latest News4 days agoSunday Igboho Speaks Out On Clash Between Alaafin And Olubadan
-
Latest News2 days agoI Sincerely Commend Him’ – Deji Adeyanju Calls For Support Of Nyesom Wike
-
Latest News1 week agoAtiku’s Son Defects To APC, Swears Loyalty To Tinubu
-
Latest News2 days agoBREAKING: NJC Sends 14 Judge Nominees To Tinubu — Full List Out
-
Latest News1 week agoThose Who Tried To Undermine You Are Now Struggling” – Oshiomhole On Bala Usman
-
Latest News1 week agoBREAKING: Fresh Setback As Two Rivers Lawmakers Step Back From Fubara Impeachment Plot
-
Latest News5 days agoJUST IN: INEC Releases Final List Of Candidates For Ekiti 2026 Governorship Election
-
Latest News1 day agoMinister, Ambassador, NTA: Appointments President Tinubu Has Reversed
-
Latest News2 weeks agoGanduje Returns From Dubai, Launches Political Consultations In Kano
-
Latest News1 week agoCourt Clears Malami, But Ex-AGF Chooses To Stay In Prison—Here’s Why
-
Latest News4 days agoTinubu–Gov Yusuf Meeting: What Was Discussed Finally Emerges
-
Latest News2 weeks agoPolice Exonerate Former Senator Abbo Over Rape Allegation

