Connect with us

Latest News

Olofofo Gather Around: Tinubu This , Tinubu That , Wetin Happen? A Strong Message To LP/PDP

Published

on

WhatsApp Image 2022 09 05 at 4.51.53 AM

Olofofo Gather Around: Tinubu This , Tinubu That , Wetin Happen? A Strong Message To LP/PDP

“There is only one thing in life worse than being talked about, and that is not being talked about.” – Oscar Wilde

Na Mario Balotelli  talk the other day “say why always me ?” When the famous Time magazine interview the superstar say why him talk so , him talk say” ‘Just leave me alone.’”  na he simply mean, him don tire,  everything Balotelli do this, Balotelli do that.

WhatsApp Image 2022 09 05 at 4.51.53 AM

Any small thing, Tinubu do this, Tinubu do that, most of these critics wey think say dem dey make sense when dem dey  fire Tinubu for any small thing, dem dey forget say their aspirants no even Holy reach. Tinubu dey weak , e dey wear pampers, e no sabi talk , bla bla bla.

Advertisement

The funny aspect na say these olofofo’s dey forget say as dem point finger to Tinubu na so their remaining four fingers they point back at them.  Imagine Peter Obi supporters dey laugh Tinubu say dem defeat am for Osun State election , meanwhile LP  contest the election. Isn’t it funny ? If you can say Tinubu was defeated why can’t we say Peter Obi of LP was defeated in Osun? imagine person wey their candidate score 2,729 votes for the election dey laugh APC candidate wey score 375,027 votes?

Panic As Gunmen Strike On Rivers Highway (PHOTOS)

So my point is this in the race so far who has been more consistent amongst the PDP, APC and LP? Atiku na Dubai BURGER, Obi no even remember where him place dey for Anambra but na Tinubu dem dey laugh.

Peter Obi Reacts To Arrest Of Ekweremadu, Wife In UK Over Alleged Organ Harvesting

Tinubu get Lagos bla bla bla, so  Atiku no dey shame, as e get level reach e no fit get Adamawa ,why? Anambra State is even worse na unknown GUNMEN get Anambra na dem dey tell everybody when to go work or not, yet dem dey laugh Tinubu say e pocket Lagos, why dem no fit pocket dem State?

Refinery Scandal: EFCC Tightens Noose As Abba Kyari Faces Fresh Interrogation

Every day the Obidients  dey tell us different lies and yet dem no get shame, the first FORMAT as Peter Obi declare under LP “DAT YEAR” dem say prominent Igbos like Arthur Eze, Obi Cubanna etc don already donate millions of dollars, dat one don CASTE  since, as nothing of such ever existed.

Advertisement

Dem come still say Elon Musk donate millions of dollars to Obi campaign, the next thing dem say, CNN Broadcaster, Brianna Keilar, has named her son after Labour Party Presidential candidate, Peter Obi, ELEPHANT LIE. Kailer has just one son named Antonio Allen Martinez Lujan who is four years old.

Edo Governor Okpebholo Appoints Daughter Of Late NLC Chair Ebiogbodin

As if the lies no dey heavy dem talk  for mouth dem come still say Fifty Cent don endorse Peter Obi, now na interview wey CNN say dem wan interview Peter Obi we dey wait since, na yesterday be September 6th to date no interview.

The house wey dem build with saliva na morning dew dey fall am , as we dey prepare for campaign kickoff, no surprise the kind lies wey these people go dey push and the gullible go dey share am dey go.

Permanent Grounding: AON Slaps Lifetime ‘No Fly’ Ban On Ibom Air Passenger Over Unruly Outburst

Then for the PDP na d same snake wey bite LP na take d same tail flog PDP, dem go dey follow call Tinubu ancestor meanwhile their candidate Atiku senior Tinubu with five years.

Advertisement

For us over here na laugh we dey laugh dem despite the situation we find ourselves.

Make I end am with this gist, there was this king that was angry and wanted to punish his three subjects for insubordination and decided to send them to the garden to pick some fruits, the three guys no sabi say whichever fruit dem pick the king go tell dem make dey put am inside their anus so dem go feel real pains for their punishment.

JUST IN: El-Rufai Speaks On Aso Villa Cabal Working Against Tinubu

When the first guy returned with three limes, the King ordered that the three limes be shoved up his anus, and he began weeping before suddenly smiling when he saw the second guy arrive with five grapes. Then, as the second guy was screaming in agony as the grapes were shoved up his ass, he noticed the third guy returning with 7 large watermelons, and to this day, the first two guys are rolling on the floor with laughter.

JUST IN: 104 ISWAP Fighters, Family Members Surrender In Borno (Photos)

The APC is actually like the first guy, na laugh dem dey laugh Obidient and Artikulated, when the time come las las everybody go chop breakfast. Make we take am LOWKEY oh after electionS comes GOVERNANCE.

Advertisement

My name is Osigwe Omo-Ikirodah and na me be the principal and chairman /CEO of Bush Radio Academy.

Copyright protected

07032341798

Source iReporteronline.

Advertisement

 

Advertisement
Click to comment
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Oldest
Newest Most Voted
Inline Feedbacks
View all comments

Trending

0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x