Connect with us

Latest News

Tinubu Pepper Dem Oh: Tinubu Tears D Internet In Breathtaking Photos With French President(Photos)

Published

on

FB IMG 1687503274345

Tinubu Pepper Dem Oh: Tinubu Tears D Internet In Breathtaking Photos With French President(Photos)

Na dis one we go say e sweet our belle die,now jokes apart e get some kind things wey people dey mature pass, for instance telling of lies and false APROKO suppose get season ,as election don pass we dey expect say some Pipo go grow up and stop to dey tell lies on the health status of the Commander in Chief of the Armed Forces of the Federal Republic Of Nigeria , H E President Bola Ahmed Tinubu.

Celebrity Marriage In Crisis: AY Makun And Mabel Unfollow Each Other Amid Police Station Drama

You see say these people come begin talk again when France President Emmanuel Macron personally invite Asiwaju for dem Summit wey dem dey call the “new global financial pact conference for France”.

2023: Atiku Absent As PDP Presidential Aspirants Meet In Rivers

Dem begin say na lie Baba wan go recharge him battery, even the French President no get him Time, e no go see Tinubu… Lia Lia..

Advertisement

So how do you feel now with these pepper dem pictures?Pepper dem oh.. Tinubu pepper dem ooo… no b small BUGA  and hugs these two world leaders exchange oh.

Deadly Theft Attempt: Transformer Vandal Electrocuted In Ogun

Bolanle PEPPER DEM OH. Caveat do not show these pictures to haters.

Osigwe Omo-Ikirodah is the Chairman and Oga Kpatakpata for Bush Radio Academy.

Today's Black Market Exchange Rate For Pounds To Naira – 9th March 2024

Source iReporteronline

Advertisement
Advertisement
Click to comment
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Oldest
Newest Most Voted
Inline Feedbacks
View all comments

Trending

0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x