Connect with us

Latest News

Jagaban On The Move: The Most Anticipated Photos Of How Tinubu Shutdown Ekiti, Ondo Yesterday

Published

on

WhatsApp Image 2022 03 03 at 8.51.54 PM 1

Jagaban On The Move: The Most Anticipated Photos Of How Tinubu Shutdown Ekiti, Ondo Yesterday

“No person is born great; great people become great when others are sleeping.”

– African Proverb

I don tell una tire (haters) say my people talk say ” Who Dey Pursue Elephant No Dey stop For Road Stone Bird”

Advertisement

But dem no dey hear, I like to dey use parable well well because e dey quicker to sink meaning for person head.

Make dem dey talk Tinubu dey do wetin he suppose they do to get closer to the populace.

I see one hater comment for Tinubu video say why Tinubu dey hide him left hand?? I just laugh say see this JJC, Tinubu hide hand from wetin?

Read Also The Man Who Saw Tomorrow: 6 Key Reasons The Amended Electoral Act Prove Tinubu Saw The Future

Advertisement

If Tinubu one dey hide him hand and leg make dem no shake then why he dey go visits wey e b say crowd go full everywhere? You think say e b mumu?

Person wey dey hide dey expose himself? Ok make I ask one question, dem aspirant wey no dey hide, why we no dey see them dey move around everywhere?

You say person no well but yet we dey see am everyday dey jump upadan, you wey well how many traditional rulers you don visit make we see with our two eyes if you well or not?

Tinubu is doing the needful making inroads they are there busy making jest of themselves.

Advertisement

‘You will never reach your destination if you stop and throw rocks at every dog that barks.’ -Winston Churchill.

Tinubu remains focussed with his eyes on the balls, if you like call him whatever you like it would never make the light of your aspirant shine any brighter.

“By the time a fool has learned the game, the players have dispersed.”- Ashanti Proverb.

Come and hear the prayers that were rendered for Tinubu by the traditional rulers and see the mammoth crowd embracing his every step.

Advertisement

“On behalf of all Ekiti Obas, I pray that your enemies shall fail. You shall see their end. If your enemies are 200 or 400, you shall prevail over them all.”

Ajero of Ijero-Ekiti to Tinubu.

On Arrival at Ondo from Ekiti, Akeredolu paid the Jagaban a visit.

My name na Osigwe Omo-Ikirodah and I am the Principal/Chairman of Bush Radio Academy.

Advertisement

Call Line 07032341798

Whatsapp Only +234 901 064 9814

Source iReporteronline.

Copyright protected.

Advertisement

Click here for photos.

275154967 2815391812100293 4155116320059911170 n 275176045 2815391768766964 2199230846149741502 n 275108729 2815574628748678 8729823249972471972 n 275127908 2815574532082021 3728378623727985521 n 275056370 2815574452082029 8306914499852542964 n 275044449 2815574412082033 7555569567400681680 n 275224888 2815574332082041 578752498188497751 n WhatsApp Image 2022 03 03 at 7.51.01 PM WhatsApp Image 2022 03 03 at 8.51.52 PM WhatsApp Image 2022 03 03 at 8.51.53 PM 2 WhatsApp Image 2022 03 03 at 8.51.53 PM 1 WhatsApp Image 2022 03 03 at 8.51.53 PM WhatsApp Image 2022 03 03 at 8.51.54 PM 1 WhatsApp Image 2022 03 03 at 8.51.54 PM

 

 

WhatsApp Image 2022 03 03 at 9.58.12 PM 1 WhatsApp Image 2022 03 03 at 9.58.12 PM WhatsApp Image 2022 03 03 at 10.24.07 PM WhatsApp Image 2022 03 03 at 4.26.40 PM WhatsApp Image 2022 03 03 at 4.26.42 PM

Advertisement
Advertisement
Click to comment
Subscribe
Notify of
guest
0 Comments
Oldest
Newest Most Voted
Inline Feedbacks
View all comments

Trending

0
Would love your thoughts, please comment.x
()
x