Politics
Obidient Couple: See Wetin Husband And Wife Wear Go Church Wey Dey Scatta Internet Upadan (Photo)
Obidient Couple: See Wetin Husband And Wife Wear Go Church Wey Dey Scatta Internet Upadan (Photo)
These Obidient people really get different Ogbonge ways wey dem take dey sell Peter Obi with style sha. On Sunday this husband and wife wear Obidient 2023 T-shirt go church and since then go reach now we no dey hear word for social media.
You know say these coming general elections many people don talk say na personality of individual candidate dem go look and no be political party again, dem dey argue say the political parties don fail us and na him make Nigeria don dabaru so. According to these Nigerians wey e b say na dem dey majority, time don reach wey e b say dem go try different style make dem see if WE country go get head again.
Now d Peter Obi movement come be like the alternative to all these failed and recycled leaders wey dem dey bring come out for we eyes. So d way the youths and other meaning Nigerians come carry the matter for head dey surprise, everybody.
This time around dem come out well well come register to vote, so tay the youths come make up 71.4 % of the newly registered over 12 million votes.
For their mind na dem b d structure and this time around dem ready to come out to participate for the electoral process, so dem go fit beat their chest say yes Nigeria go better again.
Nigerians don wake up oh and na all the opportunities wey dey their hand dem take dey campaign for Peter Obi so, see the trending PHOTO below make u sef comment put.
Osigwe Omo-Ikirodah
Principal Bush Radio Academy.
Copyright protected.
-
Latest News2 weeks agoTinubu Shelves UNGA Trip, Shettima To Lead Nigerian Delegation
-
Entertainment1 week agoNollywood Actress, Nimmy Ferrari Buried In Newly Built House
-
Latest News2 weeks agoNDC Rejects INEC List: ‘We Did Not Submit The Names Published
-
Latest News2 weeks agoICPC Sacks Officer After Sneaking El-Rufai’s Wife Into Facility
-
Latest News1 day agoBREAKING: Akpabio, Oshiomhole, Uzodimma, 1,300 Others Named In INEC List
-
Latest News2 weeks agoAfter 12 Years, Uber Pulls Out Of Nigeria — Full Details Emerge
-
Latest News2 days ago2027 Politics: Two Lawmakers Defect To APP
-
Latest News1 week agoKano: Only Opposition Senator Dumps Party For APC With 136,000 Supporters
-
Latest News1 week ago15 Northern States Will Collapse Within 3 Months” — Ogunyemi Hits Atiku Over Subsidy Promise
-
Latest News2 weeks agoHuman Trafficking: NSCDC Rescues 15 Minors Allegedly Sold For ₦2m Each
-
Latest News1 day agoTinubu Sends Strong Warning To Regional Commissions: ‘No More Wasting Funds’
-
Latest News1 week agoStudent Loan Demand Overwhelming — NELFUND Raises Alarm
