Latest News
Buhari Vs Governors : Adams Oshiomhole’s Exposes Okowa, Obaseki Other South-South Governors(Video)
Buhari Vs Governors: Adams Oshiomhole’s Exposes Okowa, Obaseki Other South-South Governors(Video)
Breeze don blow fowl yansh don open, make una watch this video then begin ask una Governors serious questions because any small thing una go quick to dey blame Buhari for Nigerians problem.
Any small thing Buhari dis, Buhari dat, so tay even person wey no fit give d wife belle go still say na Buhari cos am. Now Oshiomhole don expose the South-South Governors say wetin dem do with the EXTRA BILLIONS wey Buhari give them.
You see yesterday Wike come dey explain how he take dey do all the Ogbonge projects wey him dey do for Rivers State recently. He come confess say na Buhari give all the Niger Delta Governors fresh money.
Wike say he get some kind money wey dey trapped since for Federal Government hand wey all these previous government no gree release but Buhari all of a sudden come release this money for the governors.
So extra money wey different from the normal allocation come full everywhere for these South-South Governors.
Edo State alone collect over 100 billion naira and Delta state collect over 250 billion and yet nothing to show for ground for that kind plenty money.
Oshiomole say make we ask these governors wetin dem do with their extra money.
Abeg make we all watch this video and make we for once tell ourselves the truth who really destroy this system, weda na Buhari or the Governors? Yet these people still run go collect bail out funds for salaries and so many other things from Buhari.
Oya look video yourself.
-
Latest News2 weeks agoTinubu Govt Declares Nationwide Public Holiday For Nigerians
-
Entertainment2 weeks ago₦800,000, ₦5m, $11,000: Ogogo’s Daughter Accuses Nigerians Of Exploiting Father’s Cancer
-
Latest News2 weeks agoUzodinma Won’t Market Tinubu To Igbos’ – Oshiomhole Reveals Who Should Help
-
Latest News2 weeks agoAPC Chairman Collapses, D!es
-
Latest News1 week agoFG Announces New Appointment
-
Latest News2 weeks agoTinubu Renews Appointments In NTA, NAN
-
Latest News1 week agoTinubu Reviews APC Campaign Council Over ‘Corrupt’ Names — See Who Escaped the Shake-Up
-
Entertainment2 weeks ago‘Please Forgive Me’ – Ijebu Begs Colleagues After Ogogo’s D**th
-
Latest News1 week agoMalami Sends Strong Message To ADC Members Ahead Of 2027 Elections
-
Latest News2 weeks agoFull List: Meet Members Of New Fake Agency Uncovered By ICPC
-
Latest News2 days agoBREAKING: FG Makes Fresh Appointment
-
Latest News2 weeks agoTINUBU UNLEASHES 2027 CAMPAIGN MACHINE: YARI TAKES COMMAND, UZODIMMA GETS KEY ROLE, OSHIOMHOLE TO LEAD MOBILISATION
